Odee C - "Na Me"

Lyrics

Odee C - Na Me Album Art

Song Lyrics

Laybradosh
Rababababababababa
The way you love me so
I go dance, shake body, I go dance
Give me chance make I dance
Testimonies full my mouth
Enemies shoot shot o
Jehovah cover me
Jehovah na me a. A A
I be your pikin o. O O
The way you love me so. A A
I want to sing your praise o
Baba wey know what's up
Jehovah na me a. A A
I be your pikin o. O O
The way you love me so. A A
I want to sing your praise o
Baba wey nor dey fail
Give me paper make I write
All the things e do for me
If I count e nor go end o
Ah Ah A A A
Oh Lord o. A A
I don come o
Ah Ah A
On the cross of calvery. Yeye
You sent your son to die for me. Chai
This kind love you get for me. Gon gon
Baba I never see
Everyday I still dey sin
You nor dey vex, you still forgive
You give me a second chance. Baba
Make I make am o
Oh lord o. A A
I don come o
Ah Ah A
Jehovah na me a. A A
I be your pikin o. O O
The way you love me so. A A
I want to sing your praise o
Baba wey know what's up
Jehovah na me a. A A
I be your pikin o. O O
The way you love me so. A A
I want to sing your praise o
Baba wey nor dey fail
If you know the plans of the enemies
Na make you nor see tomorrow
Every day and night, them dey plan for you
Them nor wan see you bubble
But my God go put them to shame
Scatter them and blow them away
And you nor go see them again
Na God dey do am for me
Baba G dey run am for me
You wear me designers
Put food on my table
I dey drive e mashine. Moto
Money yapa
What kind of love is this
Na weytin you see in me
What kind of love...
Jehovah na me a. A A
I be your pikin o. O O
The way you love me so. A A
I want to sing your praise o
Baba wey know what's up
Jehovah na me a. A A
I be your pikin o. O O
The way you love me so. A A
I want to sing your praise o
Baba wey nor dey fail
Jehovah na me a. A A
I be your pikin o. O O
The way you love me so. A A
I want to sing your praise o
Baba wey nor dey fail